Buga – kizz Daniel ft tekno Lyrics / Mp3 Download

buga - Kizz Daniel ft tekno Lyrics mp3 Download

Buga – kizz Daniel ft tekno Lyrics / Mp3 Download

Latest trending hit from flyboi entertainment boss kizz Daniel, Buga – kizz Daniel ft tekno Lyrics is a vibe you would not like to miss.

buga - Kizz Daniel ft tekno Lyrics mp3 Download

Buga – kizz Daniel ft tekno Lyrics

{Intro: Kizz Daniel}
Hey!
Don’t Sleep
Don’t Sleep
Wake up
Collect your money
Collect your money

Wake up, eh!
Collect your money
Collect your money
Wake up
Giddem

{Verse 1: Kizz Daniel}
Gbera, gbera
Gbera go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gbowo yen o
Kala gbowo yen lowo dealer
You don work, you don try (try)

You suppose to dey jaiye (jaiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Person wey don mad, oh
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje

{Chorus: Kizz Daniel & Tekno}
Let me see you
(go low low low)
Let me see you
(go low low low)
Buga wọn, lemme buga won
Lemme see you dey buga
(go low low low)
Lemme see you

(fo low low low)
Buga won, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o
(go low low low)
Lemme see you
(go low low)

Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga o
(go low low low)
Lemme see you
(go low low low)
Buga won, buga wọn
Lemme see you dey buga

{Verse 2: Tekno}
Gbera, Oh Ai
Gbera o
Gbera
Go get the dollar (wake Up)
Go baller, kala gbowo yen o
Kala gbowo yen lowo dealer
You don work, you don try

You suppose dey high
Ki lo kan won, o se fun won
Person wey don high
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje

{Chorus: Kizz Daniel & Tekno}
Let me see you
(go low low low)
Let me see you
(go low low low)
Buga won, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga

(go low low low)
Lemme see you
(fo low low low)
Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga o
(go low low low)
Lemme see you
(go low low)

Buga won, lemme buga won
Lemme see you dey buga o
(go low low low)
Lemme see you (go low low low)
Buga won, buga won
Lemme see you dey buga

{Outro: Kizz Daniel}
Go low low low (let me see you)
(Go low low low)
(Go low low low)
You don work, you don try
You suppose to dey fly

 

 

Download

 

Blaqbonez – Commander Mp3 Download

 

Rema – are you there Mp3 Download

 

Asake ft Burna boy – Sungba remix || MP3 Download

 

Dremo ft Simi – Confirm || MP3 Download

 

HUSHPUPPI Latest News – hushpuppi commits another $400k Fr@ud while inside US prison

2 Trackbacks / Pingbacks

  1. Kizz Daniel latest song - Odoyewu (Cough) | download now - HotPlay
  2. Kizz Daniel - Cough (Odoyewu) Instrumental | download now - HotPlay

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*