Mavins records artist Magixx is here with another banger of the year, its been anticipated for awhile now but now out, here is I go wait if na ten years E go take – Magixx.
I go dey, if na ten years e go take Sey only you fit light my fire Kele won’t you be mine Where you Dey, Shey I fit see you today Your body fit cut my wire Oroma you too fine
Chop banana like monkey Body sweeter than turkey Slowly roll it down like tospy No Dey take am far from me
Shawty go down down for me Wetin go suffer na money Girl no bother it’s all on me Your too sure enter for me
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhhh
All over, all over, All over , all over All over gain yeah
Way you whine No be lie So Devine Sey you fit, take all of my pain yeah

Shey you Dey beside me, yeah eh
Me never see this kind of love You make want Dey faraya Sey you go cause Casala My girly no be ashana
Me I be the one for you see I give You lui bag and Gucci The way biggie down is stopping Omo it’s stoopid