ken erics a popular Nollywood star has showed his Everly a multi talented artist, he’s here with a new song , here is Ken Erics – Perseverance | Lyrics & download.
For all your updates on music videos and celebrity gist hotplay got you covered.
As you dey worry everyday for life My brother eh make you take am jeje Dis world dey break everybody eh At the broken places many stand strong Situation wey go make you wan kolo May bring you open opportunities Success is not an easy process Maintain your hustle e go pay o Let me tell you what you need is Perseverance perseverance yeah No dey look wetin person get Perseverance perseverance yeah You don’t need to loose your hope now Perseverance perseverance yeah Abobby jeje take am easy Perseverance perseverance yeah When the going gets tough You’ve got to stand up and get it going You should stand and face it Cos that’s how you get through it Your tears will never bring back what is long gone A little smile and gratitude will make you feel strong No matter how bad you feel I say you no go feel am forever Let me tell you what you need is Perseverance perseverance yeah No dey look wetin person get Perseverance perseverance yeah You don’t need to loose your hope now Perseverance perseverance yeah Abobby jeje take am easy Perseverance perseverance yeah Everything na perseverance To make it big na perseverance To reach your goal na perseverance On your way to the top na perseverance And even if you fall o o You go to stand up tall ooo So make you no dey dull ooo ee yeh You can get to any where you want But only you can stop you This life was given to you because You’re strong enough to live it ehh So don’t give up the fight Stand up for your right You can get to anywhere You can be anything You fit be President Build your confidence Na you wey fit be oga Rule your destiny
MOVIE: HouseHelp Again (2023) In this sequel to Househelp Indeed, Itohan, the side-chick and maid, returns pregnant and is determined to claim her place in the family. Starring: Nosa Rex, Etinosa Idemudia, Mercy Isoyip, […]
MOVIE: Househelp Indeed (2023) A married man discovers his wife has hired his mistress as a house-help and she wants to ruin his life. Nollywood movies Starring: Tunji Aderibigbe, Darlington Chukwunyere, Etinosa Idemudia, Mercy Isoyip, […]
MOVIE: Better Half (2023) When a university student sets his sights on his class teacher, his life never remains the same as he vows to make her his wife. Starring Uche Montana, Chidi Dike, Detola […]
Be the first to comment