Wizkid Bad to me | Mp3 download

Wizkid Bad to me | Mp3 download

Nigeria multi award winning artist Big wiz popularly known as wizkid has dropped his long anticipated track Bad to me. Here is Wizkid Bad to me.

Download

Wizkid Bad to me

For all your updates, music and video downloads hotplay.com.ng got you covered.

Wizkid Bad to me lyrics

Listen and share your thoughts below:

Download

Wizkid Bad to me lyrics

Verse 1

Highway, burst it my way This kind of body don dey cause a migraine And when we leave, we fit do am your way Or if you want, we fit do am my way Highway, two shot I don take You turn me on I no dey go I one dey I no dey care, say the bad mind dem pree Money on mi mind all da

Pre-Chorus

Lose my way, oh This kind, this kind love, yeah Wey dey make me want more, woah Come my way, oh This kind, this kind love, yeah I dey want for the night Make I know how you feel, how you want,

Chorus

Lady, girl, say your body bad to me Pass make I choke, make I feel am, oh Baby girl, you know as e be, oh Yeah, we dey love till the morning Bad girl addicted to me Only you know as e dey do me Only you know as e dey do me, oh-woah, girl Post-Chorus Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge) De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge) Casamigos (Casamigos) For my amigos (For my amigos) Wa je ogede (Wa je ogede) Baby, wa je ogede (Wa je ogede) Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge) Kon she iyepe (Kon she iyepe)

Verse 2

All for you baby If that money dey too much say make you talk Cos you know the money long, ooh, yeah Break your back with it Yeah, na me and you dey talk, no one involved Baby girl, make I indulge you, yeah

Pre-Chorus

Lose my way, oh This kind, this kind love, yeah Wey dey make me want more, woah Come my way, oh This kind, this kind love, yeah I dey want for the night Make I know how you feel, how you want am?

Chorus

Lady, girl, say your body bad to me Pass, make I choke, make I feel am, oh Baby girl, you know as e be, oh Yeah, we dey love till the morning Bad girl addicted to me Only you know as e dey do me Only you know as e dey do me, oh-woah, girl Post-Chorus Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge) De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge) Casamigos (Casamigos) For my amigos (For my amigos) Wa je ogede (Wa je ogede) Baby, wa je ogede (Wa je ogede) Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge) Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok,

Wizkid Bad to me lyrics

audio Bad to me by Wizkid

DOWNLOAD MP3

What do you think about this song?

We want to hear from you all.

Drop your comments

Wizkid Bad to me | Mp3 downloadUpload your Song

1 Comment

1 Trackback / Pingback

  1. MJ Music - Brazil & Nigeria Online Mixtape || Download Free - HotPlay

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*